Some years back n warri,dia z diz fight dat tuk place,naso dem de - TopicsExpress



          

Some years back n warri,dia z diz fight dat tuk place,naso dem de kill demslvs,ppl jst de die like fowl..Na im God notice say,diz ppl fit die finish,na im cme send 1 angel 2 warri make im cme settl fight..Angel don do im work,1 fly back 2 heaven,on hw he 1 fly back,1 of his feathers cme fall comot,na im 1 small boy go pick am Gold,rush go sell,cari am hammer!..warri boys say shuuh!,dem cme start fight again,diz 1 de mre brutal..God cme send anoda angel,diz 1 d angel neva land 4 ground,warri boyz don catch am 4 air,cari hot water de cmot all him feathers,on hw dem dey comot d feathers,dem de shout,i don make am oo!..on hw de don comot al d feathers finish,d angel no get feathers 2 fly back,d angel no get choice,cme go 2 alaba lagos bgin de sell gala...some warri boyz wey neva hamma,stil folo am enta lag,on hw d feather go 1 grow,warri gyz go rush go pluck am go sell..hahaha,even d angel don wise slf,on hw d feathers go 1 comot,d angel go pluck himslf,go sell..Good morning,fellow nigerians.
Posted on: Wed, 31 Jul 2013 04:05:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015