TITLE OF SONG: ASUU - TopicsExpress



          

TITLE OF SONG: ASUU PERSONALLY Personally............X3 Personally............x3 Personally I once had it I don tire to feed my body I just dey fear my books like sey I neva jacked it People reason dt am joking like it Aaaah.......Na wetin be dis ASUU na wetin I see Saga........them no wan gree Them sey FG no gree pay Chorus: Personally...Professionally, this strike is nt intentionally But the effect is physically, do they want us to go radically Emotionally psychologically our girls forcefully are going biologically, dramatically and them sey them no wan gree Chorus Yeah exceptionally We need to go spiritually Them reason na financially But magically them dey groove internationally Nawa.........nawatically Waka.........nafrom my dictionary Saga....them no wan gree They sey them no wan gree.
Posted on: Tue, 10 Sep 2013 17:37:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015