This advert dey bore me STIFF, I mean the melcom advert with - TopicsExpress



          

This advert dey bore me STIFF, I mean the melcom advert with Asanmoah Gyand and the small girl. Wey can skin-arrangement (ahu shish3) be dis, you say u be Asamoah Gyan, the little girl better thing she dey think of, you too you dey disturb her peace. Ibi force sey she for know you at all cost? I am sure, if Baby jet had pursued, the little gal would have asked her....and sooooooo? Talk make I hear,....I am Asamoah Gyan. who no know u.
Posted on: Tue, 25 Jun 2013 19:59:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015