To Office Manager Aproko PLC Sir, Forget all di oda applicants, - TopicsExpress



          

To Office Manager Aproko PLC Sir, Forget all di oda applicants, na me be di best! - Organizing shit- na me -customer support &shit- I dey -calling number &shit- double check -Faxing numbers &shit- MOTHEERFLIPPING check all dat You know believe me? oya checkout! -I be original fine boy, both Mariam, Ngozi & Bola dey fight for me. -I be smart boy, runs guy, I fit perform magic sef, if you want when I come I show you. -For better office moral, na me you dey find, if person cry I dey sympatetic. You want my CV? No need, when you don get di FACTS! I am honourable. The son of a librarian and Capricon (you wan try) I sabi fight crime on weekend but me I no dey wear all that superman cloth that one na for pimps. I am dependable, just call my name, I’ll be dia. So, tomorow I go come collect my appointment letter and sign all necessary shit. No need for interview, I swear, you go love me. I get your address from google because my internet skills are di shit men! I don go one mama put near ya office so, I know di area Love, Innocent PST My favorite coulour na white cause it rhymes wit ‘tight’ i.e me. Also, una dey give transport money?
Posted on: Sun, 10 Aug 2014 13:55:23 +0000

Trending Topics



text" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> EPX Body Burn is an advan­ced, natur­al therm­ogeni­c and
ARE YOU LOOKING TO WORK FROM HOME? How would you like to

Recently Viewed Topics




© 2015