To my Dear future wife, Where ever you are now please open your - TopicsExpress



          

To my Dear future wife, Where ever you are now please open your ears wide so as to hear what am about telling you now, I dont know if I have met you before. I dont know if u are my primary or secondary school classmate. I dont even know whether you are a Nigerian or not. I wonder if u speak English or portuguese .But one thing is sure, God is leading you to me .Please, Make sure you protect yourself for me because boys eyes now too dey chuk for another person food.. If you need to wear bullet prove please do it for my sake,Because your future husband, #Akinwunmi Michael loves you so much in advance. Abeg no expire before I meet you because I dont want to eat remnant... keep yourself for me and for our unborn children cause we need every bit of you...... And as for any guy wey dey help me patrol the jungle, Hmmmmm Warning, You see those two fresh oranges wey dey her front? No be toy ooO, no turn dem to slippers before I meet her......Lol Na my children milk industry be that no be your playing toy wey u go just dey rotate anyhow..... If you need milk go buy or beta still go meet your mama make she give you.. No be for my future wife body you go dey display your talent, And as for d central processing unit, please, Abeg, joor, biko no go near there ooO,You know wetin I mean or if not na thunder go fire you, That place na for me and me and me alone , yes..na me get am.... No be free to air..... I Hope d message is clear I rest my case.... Lol
Posted on: Tue, 07 Oct 2014 06:24:10 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015