#U dey carry ur girlfriend go club;after u marry her finish u want - TopicsExpress



          

#U dey carry ur girlfriend go club;after u marry her finish u want stop her from going 2 club.my brother u tink say miracle fit happen? Ur girlfriend dump u 4 a rich man u say she be gold diger,but ur sister do d same 2 another person u gv testimony for church say,na grace of God..bros park well. Ur babe get F9 parallel 4 Waec,she still dey ask 4 brazillian hair of#150k,abeg where she want fix am?on top that coconut head? U hv 8 tribal marks strectch marks,scattered all over ur body yet u want a #tattoo...ah! my friend u be zebra!! Ure 6feet tall,u still still come wear 6inches high heeled shoe...shey u want whisper to God? U dey snap inside different#cars yet u espect ur man to believ u no cheat..#Aunty u be mechanic? U gather different girls pics 4 ur phone and yet u espect ur girl 2 believ say u no cheat..uncle u be photographer? He gave u engagement ring 4 over 5yrs,he never marry u dear,u be lord of the rings? U they pay ur babe wey they university school fees,an yet u nevr write jamb,u be schorlarship board? Ure 18yrs & ur sugar daddy is 70yrs old & u call him#BABY,my sister,he suppose be #Ancestor ur babe lickin ice-cream...ure drinkin pure water..pls guy ure a Diabetic? U claim say u eat #rice & stew,but u come vomit #egwusi soup..omo u be Magician?
Posted on: Sun, 23 Nov 2014 11:48:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015