U dey do opening prayer 4 Night Club.- Na God go slap ur mouth.U - TopicsExpress



          

U dey do opening prayer 4 Night Club.- Na God go slap ur mouth.U come back from dubai dey form British accent.- Na rat go chop ur mouthU be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss.-4 where na.....mumuU dey add water to egg say e go plenty when u fry am.- Why u no add yeast join am....olodo.U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.- Na yeye dey worri u.House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher- Hahahahaha....u don die.U de say Terry Gs music dey inspire u- unto which level!! madnessU carry candle dey look for where fuel dey smell from.-continue u go soon see am U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.- Lolzzzzzzzzz... ..mad manWhen pastor talk say Do something crazy for the Lord u come carry church offering run- na who wan chase u?.....U read dis & u no send am wen u smile finish- na only u de Stingy 2 d last...4ward make evrybody laff Joor....
Posted on: Tue, 15 Oct 2013 07:36:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015