U go laf taya... Dis is a conversation btw rat and man. RAT::(wit - TopicsExpress



          

U go laf taya... Dis is a conversation btw rat and man. RAT::(wit tiny voice)hello JOHN:who are my speaking with? RAT:so u dnt recognise me abi? JOHN:abeg who is dis? RAT:is me rat ur room mate JOHN:I beg ur pardon RAT:no beg me oo i check ur room i no see any food i cm go ur kitchen notin de dia e be lyk say u travel so u won kill me abi? No problem i jst want to tell u dat ur certificate on top ur wardrobe wey they write LAGOS STATE UNIVERSITY i don chop LA comot remaining GOS let me see how u go use GOS STATE UNIVERSITY find work... LOL....MINGLE
Posted on: Wed, 07 Aug 2013 05:26:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015