U think say to see December 2014 na moimoi? Boko Haram reach - TopicsExpress



          

U think say to see December 2014 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U know how many wey don die since Jan till now? Oga Ansa me now Abi ur family get ebola? God give you legs, and you still dey waka as you like. God give u good health. and you still dey complain. 9ja no good, 9ja no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad & laptop, efen wen u neva get money to buy car. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey ping or whatsapps? Abi na blind man wan change DP or comment for facebook? U still dey complain there? Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 inside coffin ? My friend, u beta start thanking God now... If u read this message and U no re-post am that means you no dey appreciate God.. Oya, send am to the friends wey U like & give 10 gboza 2 God oo!!!! Me, I don send my own oo! Baba God, I dey Loyal o!
Posted on: Sat, 20 Dec 2014 13:39:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015