U think say to see July 2014 ending na moimoi? Boko Haram reach - TopicsExpress



          

U think say to see July 2014 ending na moimoi? Boko Haram reach ur side? U no hw many wey die jan till nw? Ansa me nau God give u good health. Naija no good, Naija no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad and laptop, even if u neva get money to buy car. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey ping or whatsapp? Abi na blind man wan change DP or comment for facebook? U still dey complain there? Abi u don see where dead body dey do facebook & watsapp 4 coffin? My friend, u beta start thanking God now... If u read this message and U no comment that means you no dey appreciate God.. 10 gboza 2 God oo!. Baba God I dey LOYAL ooo..
Posted on: Thu, 31 Jul 2014 19:02:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015