*U used BlackBerry to op press, now everybody has a Black - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to op press, now everybody has a Black Berry,They even got tired of it an now migrating to android phones. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka. *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE No dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean... No 4get say tortoise-car na big man motor b4o... Notin wey come wey no get expiry date, even the life u have na borrow you borrow am... Humility na the best choice!! --------------- --------------- --------------- --------dis goes to most of my male freinds both far and near, be urself and copi not from odas, u ar nique and has a goodpotential .life is like d movement of a cow.. Slow slow na him b life ... Be wise
Posted on: Sat, 08 Jun 2013 10:16:34 +0000

Trending Topics



t:30px;">
For Sale 2013 Can am Maverick. $31,000 O.B.O. TITLE IN
Black Friday Deals on 90GB SATA 3 III SSD Solid State Drive
Bot Berita Kisah 3 Nama: Antara Holly Angela, Holly Angelia, dan
AVAILABLE NOW FOR IMMEDIATE HIRING!! Get A Chance To Join One
The Review Centre 14/07: “only interested in

Recently Viewed Topics




© 2015