*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka. *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE No dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean... No 4get say tortoise-car na big man motor b4 o... Notin wey come wey no get expiry date, even the life u have na borrow you borrow am... Humility na the best choice!!
Posted on: Fri, 07 Jun 2013 07:46:28 +0000

Trending Topics



9250">Here is an update on the storms in western Iowa: Severe Tstorm
O Holy Night (words by Placide Cappeau, translated by John S.
Visiontek HD5570 SFF 4-port VGA VHDCI 1 GB x16 PCIe Graphics Card
*****Price Reduced - $19,500 ONO***** FOR SALE: 2010 Hyundai ix35
Heavenly Father, Its my birthday, and the number just keeps

Recently Viewed Topics




© 2015