U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black - TopicsExpress



          

U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.now dem don dey use am watch ball for buka. *B4 u dey use ur ipad dey swag. now ipad na heavy load to carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream. BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand. All na vanity, e dey fade like Aba Jean. no 4get say tortoise car na big man motor b4 o. Notin wey come wey no get expiry date, even the life u have na borrow you borrow am. Humility na the best choice!!! Enjoy ur weekend:D
Posted on: Sat, 08 Jun 2013 11:38:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015