*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka, *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house, *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway, Life change everytime
Posted on: Fri, 07 Jun 2013 08:40:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015