U used blackberry to oppress now everybody has a - TopicsExpress



          

U used blackberry to oppress now everybody has a BlackBerry. *You used ur Camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka, *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house, *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 Uk dey talk pass urself, now boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE: No dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean.. No 4get say tortoise car na big man motor b4 o.. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am.. Humility na the best choice!!!. no b joke
Posted on: Thu, 25 Sep 2014 10:32:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015