Una good morning for today wey be the 11th day for the month of - TopicsExpress



          

Una good morning for today wey be the 11th day for the month of March and na wake up show na e don show so with Akas and Pickin, so join us make we give shout out to Baba God for wetin he don do for us because Baba God dey too much all time so we need to dey thank and praise am. This na our breakfast word for today EVERYONE HAS THE GIFT OF TIME, BUT FEW UTILIZE IT. SPEND SO MUCH TIME IMPROVING YOURSELF THAT YOU HAVE NO TIME TO CRITICIZE OTHERS.
Posted on: Tue, 11 Mar 2014 04:33:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015