Una good morning for today wey be the 23rd day for the month of - TopicsExpress



          

Una good morning for today wey be the 23rd day for the month of September and na wake up show be this with shout out to Baba God wey dey so, join Akas and Pickin here cos wey dey thank God for everything, for the breath of life, good health and as Baba God dey protect us comot and come back from work and provide for us all the time. This na our breakfast word DO SOMETHING NOW THAT WILL MAKE THE PERSON YOU WILL BE TOMORROW PROUD TO HAVE BEEN THE PERSON YOU ARE TODAY.
Posted on: Wed, 24 Sep 2014 04:47:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015