WAEC SAYS MARK THIS PAPER AND COMMENT ON IT. In WAEC examination, - TopicsExpress



          

WAEC SAYS MARK THIS PAPER AND COMMENT ON IT. In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1) WAEC : He who fights and run away? AKPOS : surrender be dat 2) WAEC : A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) WAEC : He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be... 4) WAEC : A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear... 5) WAEC : Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem... 6) WAEC : One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am... 7) WAEC : A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque.... Dem plenty for chicken republic WAEC : Half a loaf is better than? AKPOS : beans and gari, soaking without sugar... 9) WAEC : A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane 10) WAEC : He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat... 11) WAEC : A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am... 12) WAEC : All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat 13) WAEC : Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat... 14) WAEC : A fool at forty? AKPOS : I never see for ghana, our own dey start at 50... let me have your score, remarks and comment for Akpo...lol
Posted on: Sun, 01 Sep 2013 17:04:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015