WAEC examination, Akpos was asked to complete thefollowing: 1) - TopicsExpress



          

WAEC examination, Akpos was asked to complete thefollowing: 1) He who fights n run away? Akpos: e don surrender be dat na, na fear catch am.? 2) A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am.? ...3) He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be.? 4) A stitch in time? Akpos: dey prevent further tear tear.? 5) Birds of d same feather? Akpos: Na d same mama born them.? 6) One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am.? 7) A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if nobe barbeque. Dem plenty for chicken republic.? 8) Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar.? 9) A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?? 10) He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examine am becos na begining of madness be dat.? 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am.? 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros.? 13) Once beaten? Akpos: Naa revenge go follow b dat.? 14) A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, ours starts @ 50.? 15) A friend in need? Akpos: Na parasite b dat. (16) Slow and steady... Akpos: walahi na last u go carry. Lolzz one word for akpos? HahahahahahHahahahahahah This is to inform you that a new comedian has just arrived on facebook. His name is calebsco, he is from Matters Of The Heart, he can make you laugh for 3hours straight. I so much believe on him because he is funny more than all other comedians. This guy is a born comedian. Hahahahahahahaha. Am laughing because of this new comedian jokes. You want to laugh abi? Oya like his page >> The new comedian dont scroll down yet, like his page to laugh away your sorrows, click on this blue link The new comedian pls like (y)
Posted on: Sun, 10 Aug 2014 16:19:18 +0000

Trending Topics




© 2015