WARRI BIBLE VERSION IS OUT*AUTHOUR Bishop Akpors *GRAP YOUR COPY - TopicsExpress



          

WARRI BIBLE VERSION IS OUT*AUTHOUR Bishop Akpors *GRAP YOUR COPY NOW.. ENG: as it is written in the bible. PIDGIN: as dem yan for bible. ENG: jesus entered the boat with his disciples. PIDGIN: bros J come enter canoe with im padi dem. ENG: so as the boat was sailing,there was a great storm. PIDGIN: as the canoe dey move, na im yawa com gas! ENG: the storm was so great, that it was lik a whirlwind. PIDGIN: as dey yawa dey gas, na im kasala com burst join. ENG: the disciples became so afraid and they shouted,master! master!! PIDGIN: na im liva fail im padi dem, na im dem begin dey hala, bros eh! bros eh!! ENG: jesus got up and calmed down the wind. PIDGIN: na so jesus get up com arreng the mata. ENG: he turned to his disciples and said, oh ye with little faith! PIDGIN: na jesus com luke im padi dem,shake in head,com provok,O boy!! Una fall my hand!!. ENG: the disciples replied and said,what manner of man is this.. PIDGIN: im padi dem com hala, shoo! bros J which level na,u na witsh?
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 17:50:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015