WETIN MAN GO DO FOR NAIJA?? was born in Nigeria by - TopicsExpress



          

WETIN MAN GO DO FOR NAIJA?? was born in Nigeria by Mistake.... Abiiiii...... Which kind country b dis? I go write JAMB = Boko Haram I go Immigration recruitment. = Stampede I go University = Strike I no go school = Poverty I wan travel by air = Plane crash By sea = Millitants I travel by road = Accident I go out to relax = Kidnappers I go Bank = Armed Robbers Make i enter bus 4 Nyanya Motor park Abuja = Bomb blast I vex use leg go village = WitchCraft I dey house = No work I go work = Low Salary I de room = No light Make i marry = No Enuf lefe.. Wetin man go do for Naija.....
Posted on: Sat, 19 Apr 2014 07:23:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015