WOMEN & COPY COPY!When a man is called EMMANUEL Woman say her own - TopicsExpress



          

WOMEN & COPY COPY!When a man is called EMMANUEL Woman say her own na EMMANUELA...My grand papa dey ansa VICTOR. My grand mama com say ha own na VICTORIA. If man answer CELESTINE Woman say her name na CELESTINA..Man answer JUSTIN Woman Say her name na JUSTINA..Man answer CHRISTIAN..Woman go kuku answer CHRISTIANA..Man say him b AUGUSTIN Woman must answer AUGUSTINA. Man carry GABRIEL Woman go folo carry GABRIELLA..Nawa o!Man answer JOSEPH woman say ha own na JOSPHINE.. Man dey ansa JESSY, his GF com say ha own na JESSICA .Man is called DANIEL. Woman will b call DANIELLA. If a man bears OLIVER, woman go bOLIVIA. Man cari PHILIMON, woman say she na PHILOMINA. Na waooooo. So if man come answer EBO Abeg wetin woman go answer ???=)):)
Posted on: Sun, 10 Aug 2014 14:15:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015