Wazobia FM shared the following link and had this to say about - TopicsExpress



          

Wazobia FM shared the following link and had this to say about it: 99.5 WAZOBIA FM ABUJA: Tori For Town: Nor be small joy full the heart of one 52years old midwife, Mrs Kate Fezigha (wey dey work for General Hospital, Sagbama, Bayelsa State), as she bin dey do the Child Dedication & Thanksgiving Service of her pikin, sake of say after she bin marry for 1994 wey she be 33years old she nor bin see pikin born at all...
Posted on: Tue, 13 Aug 2013 05:55:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015