We get 1 motor 4 our body wen we dey take change gear,speed and - TopicsExpress



          

We get 1 motor 4 our body wen we dey take change gear,speed and also hold brake. And una knw 1 wen i take lyk dis motor? The brake pad no dey chop at alllll and dem no dey buy dis motor e no dey any market. Dis motor na d benz above all benz we no dey buy fuel put 4 dis motor,una knw the motor? Dis motor na our leg wen we dey call legedis benz. If dat na only dis motor we get,we for dey give filling stations bad market. My country pipo hw una dey?
Posted on: Tue, 23 Jul 2013 14:20:04 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015