Wetin d wori d females of nowadays nw?all wot dey knw na i want do - TopicsExpress



          

Wetin d wori d females of nowadays nw?all wot dey knw na i want do intromimo,i want wed,dos dat dey supose 2 b in skul,or in a learnin shop,,,dey no fit get all d qualities wey a responsible wyf shld get....dey no knw buk,no work,,even cookin aspect na zero over hundred den go get...abi den fit aquire all dis 4 ile-oko ni,ha ha ha!! com laught wit me,na deir typ wey den go put magi insyd tea 4 deir usband,den go put sugar insyd eba wit koko......oga ooooooooooooooo!!! Pity dose guys wey indulge in marryin dose rags of ladies....i blief dat APE KOTO CHOP, NO GO CHOP IBAJE...
Posted on: Sat, 17 Aug 2013 17:06:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015