What is it with some Christians anyway? Their response 2issue is - TopicsExpress



          

What is it with some Christians anyway? Their response 2issue is nothing short of barbaric especially when they lack proof. So I was in a salon 2day and dey got talking, I listened with uttering a word till it got 2 a point when one of them said even her younger sis who dresses jes like mme and who has an Alfa as a husband couldnt change her #toorr, then I said May Allah make it easy 4u and she asked which one? I said Islam #Tooorrr she said Jesu Oni je #Jesu mi alagbara and she continued with d oriki na so I say Jesu o ni agbara #chaiii, na so I cause wahala, abi how u go say Jesu to ni ogo, agbara when Jesus himself disassociated himself 4rm such attributes,see as dem gang up on me take am personal,one of the clients abi wetin make I call am she sef come make hair with her daughter na so she vex 4me say I look #Chibok girls, I say Alhamdulillah,dem be my sisters na so we av 2 resemble, she say I be Boko Haram, I say no be una start Boko Haram abi? She say make I go google go know about Jesus, I say I no need google, I don read bible wella,come see noise like say e pass dis matter and trust na, na lako I dey like #bomb. Dem say we dey kill, I say like Israel dey kill 4 Gaza,she vex go out say make I comot,wan dey push me comot, I beg no be salon we both come? If I wan do #20 hair and u wan do #1,000 hair @ least I no borrow d #20 4rm her nah. See vibration,am not supposed 2read d bible, na #abosi dey do me, I was like I dey search 4truth ni, is there anything 2hide in d bible They say we give kudos 2 Prophet Muhammad (SAW) I say we do same 4 Jesus(AS).I believe in Jesus more than u, how? I say he is a Messenger of God, e be like say make dem break my head,I say no be me talk am now, sebi na Jesus talk am, ok, oya tell me where Jesus #himself said I am God kosi,lobatan, loba di ariwo say dem don dey gbo iroyin mi tele,issoorraaii,dia is God sha. I wonder if dem go wan touch dis my #ChibokLikeHeadAgain with dat kind vexnation wey dem show me today
Posted on: Mon, 14 Jul 2014 13:35:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015