What is wrong with this my country sef? How many years will they - TopicsExpress



          

What is wrong with this my country sef? How many years will they keep fighting corruption? Dem dey fight corruption, corruption na person wey dem dey fight am? If una wan fight make una fight corrupt people na. Me I been dey think say corruption na abstract term and na who no get sense dey fight spirit. If dey catch all the jibiti people lock dem for kirkiri every body go maintain. Abi no be true I talk?
Posted on: Tue, 17 Sep 2013 20:35:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015