Whether Na Attempted JAIL-BREAK By Detained BOKO-ANIMALS,Abi Na - TopicsExpress



          

Whether Na Attempted JAIL-BREAK By Detained BOKO-ANIMALS,Abi Na BOKO-DEVILS Armed Attack Or Even Failed COUP DETAT;All Me Know Be Say,The IDIOTS Nor Go Succeed..Dem Go Fail..2O15 Go Come & Go,But POWER Nor Go Smell Una Hand Wey Blood Don Stain Tire,Eventhough Una Burn Down The Whole NORTH Into Ashes..USELESS Pipo Wey PIGS Get Value Pass!!!..#SOME BLOODY ILLEGAL IMMIGRANTS FROM CHAD & NIGER-REPUBLIC,CONSTITUTING ABOMINABLE NUISANCE TO NIGERIANS/NIGERIAs PEACE#....NB;NAIJA Authority Sef Nor Dey Hear Word..Sebi We Don Shout Tire Say Make Dem Nor Dey Waste Our Money Dey Feed Those Boko-Animals Wey Dem Catch..Wetin Dem Dey Feed Dem For??..Better Nigerians For Outside Never See Food Eat,Dem Come Dey Feed Boko-Animals..No Need To Put Dem For Jail & Dey Waste Money Dey Feed Dem..Any Boko-Animal Wey Dem Catch,Make Dem Just Dey Kpai Dem Throway..Mtscheewww!!!
Posted on: Sun, 30 Mar 2014 12:17:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015