Wonders shall never end in Nigeria,CBN last floor building set - TopicsExpress



          

Wonders shall never end in Nigeria,CBN last floor building set ablaze.my question now is ;Who set it ablaze & for what reason?naijaaaa,evil & bad news never depart from you,why do you love associating yourself with all the corruption & evil tidies going on in the world?naija na wa for you ooo even your matter don tire devil self.When them don chop all the money wey dey for Central Bank finish,dem come put fire make all the documents & evidence against them for no surface.naija government una too much joor,make una continue dey steal while the poor masses dey suffering & smiling.Chukwuabiama will not only punish you people,He will judge you all & your evil deeds shall surely find you people out,ndi oshi!.
Posted on: Wed, 26 Mar 2014 13:36:17 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015