YORUBA NAMES & THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATIONS.!! 1. Anuoluwapo- - TopicsExpress



          

YORUBA NAMES & THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATIONS.!! 1. Anuoluwapo- Mercy of God plenty 2. Odeyemi- Hunter fit me 3. Pamilerin- Kill me wit laugh 4. Olamide- My wealth don come 5. Timileyin- push my back 6. Adeyemi- Crown fit me 7. Motunrayo- I see wealth again 8. Bamidele- Follow me reach house 9. Ayomikun- My wealth full 10. Oladejo- Wealth turn eight (8) 11. Shile- Open house 12. Wale- Come house 13. Morenike- I see person take care 14. Funmilayo- Give me joy 15. Omoyemi- Pikin fit me 16. Tunbosun- Shift again 17. Feyintola- Rest back on wealth. 18. Motolani- Am big enuf to have wealth. 19. Ifabiyi- Oracle born this. 20. Olaide- Wealth roll come. 21. Ageshin- Horse rider. 22. Adeleke- Crown dey on top. 23. Babajide- father wake come. 24. Bankole- Help me build house. 25. Owolabi- Na money we born. 26.OOlolade Wealth person don come. 27. AAdewale Crown come house. 28. AAyankunle drums plenty for house. 29. AAdeborwale crown come house. 30. AAkowonjo pack dem together. KEEP IT ROLLING... Add Yours.
Posted on: Mon, 22 Jul 2013 11:52:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015