d kind names wey u supos giv ur children: if u born piking wey get - TopicsExpress



          

d kind names wey u supos giv ur children: if u born piking wey get big mouth name am abigel if u born piking wey get big eyes name am irine if u get piking wey luk like dog name am douglas if u get piking wey luk like rabbit name rabiu if na girl rabi if u born piking wey get k legs name am kelani if u get pikin wey luk like ram name am ramoni n if na girl ramota if u get pikin wey get short legs name am shola girl wey slim wel wel name am agness girl wey fat name am fati girl wey tall name am tolu. ah! no b me talk am woh na akpos. em tel mi say mek i tel una mo una try contribut
Posted on: Mon, 07 Oct 2013 13:07:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015