...debate wey d guy go dey ask say make them done give am - TopicsExpress



          

...debate wey d guy go dey ask say make them done give am questions and answers.... Like weeks before the day....I know say him people go say na so dem dey do am for everywhere in the world....yes, but did 1 na professionals edit am....even him people dey among the group and them no dey ask any how questions....anyways.....only time will tell....abo oro ni a n so fun omo luwabi ti o ba de inu re a da odindin....
Posted on: Wed, 10 Dec 2014 06:21:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015