[funny] AIDS FEATURING EBOLA Conversation between - TopicsExpress



          

[funny] AIDS FEATURING EBOLA Conversation between AIDS & EBOLA: AIDS: na who be dis too? EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i don show AIDS: Which kind bad market b dis na, wetin carry u come EBOLA: Hmmmm bros why u dey yarn like dis na, ur reign never do u? Abi na only u dey dis world. I even hear say †hεm dn find cure fr you. AIDS: So who give u transport come Naija? EBOLA: Bros na one man from Liberia ooo. Him say make i accompany am come Nigeria. As we reach na him i carry leg leave am ooo. AIDS: so hw u want operate here? EBOLA: I go follow all d state wey get d same alphabet wit my name... Na for dos state i go operate. AIDS: name the states for me EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi, Benue, Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia, Adamawa,Akwa ibom, Anambra. AIDS: u b baddo, so out of 36 states u take only 15?........ Sis u tyt,,,, me self i want upgrade...... Na through air i want carry dey enter pple. EBOLA: bro i bin here say boko haram dey worry for north? E b like i no go reach der ooo. I no wan die AIDS: Market no dey move der again ooo... lol....
Posted on: Tue, 05 Aug 2014 11:00:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015