@honestakpos don siddon on top #PitakwaHowUnaSeeAm?The Federal - TopicsExpress



          

@honestakpos don siddon on top #PitakwaHowUnaSeeAm?The Federal govt don sama one week deadline for ASUU to call off d strike. the Acting Minister of book mata wen him name be Nyesom Wike, talk dis wen him dey yan with journalist for Abuja. ASUU don dey strike since July1 , base on say dem want mk Govt respect d Agreement wen dem sign with dem for 2009. Lecturers last week yan say dem go make final statement after dem meet with oga presido dis week. the meeting never hold yet ooo. oya my pple for pitakwa how una see am? shook ur mouth. osheee.............
Posted on: Thu, 28 Nov 2013 13:59:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015