i dey dis bus wey dey load mkd 4rm otukpo. As we were waitin 4 d - TopicsExpress



          

i dey dis bus wey dey load mkd 4rm otukpo. As we were waitin 4 d bus 2 load, i noticed one Aboki sitting behind d drivers seat holding a bag & sweating. The guy was so uneasy, shifting 4rm side 2 side on his seat, wiping sweat 4rm his face. Hmmm, at dis time i no knw weting i go tink, culd dis be..., well, no need 2 jump into conclusion yet. Now he started 2 look around as if hes trying 2 access his environment, he would look around & look at his watch, look again & check his watch & all of a sudden he placed d bag under his seat, jumped down & started walking away 4rm d bus. Omo! Na dat time i realize say no be only me dey look dis man. As he jump down, everybody scatter, me sef jump down run go far place. Every single passengers abandon d bus. 5mins later,we see d Aboki coming back 2 d bus wit tissue paper in his hand wondering were everybody went. But 2 be sincere, if na u wetin u 4 do???
Posted on: Thu, 17 Jul 2014 18:18:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015