imagine usainbolt chase u wit cutlas my guy no bother 2 run just - TopicsExpress



          

imagine usainbolt chase u wit cutlas my guy no bother 2 run just knel down beg* imagine if i catch shekau 4 my area guy na 2much moni oooh* imagin dis morni 1 75old okadaman disobey com go ride okada 4 inside benin God way com save am him purnishment no hard but stay as follows *him okada dem sell am #325 *mak him run 4rm benin 2 onisha no stopin *mak him sweep igbemudia stadium 4 1 year n d last ! M *mak him load 2 dangote trailer7 wit 2million bags of cement no rest *mak him use d moni way dem tak buy him okada tak buy purewater n groundnut if tire if na u watin u go do yesterdy wen i pass onisha bridge i c smal children dey swim inside d river abi na so sand don ful am if u tink say i dey u fit go check am but mak u 4rm d centre of d brigde jump insid na dat we go know say e no deep as dem tak *mak una buy fuel kep ooh bcos goodluck wan remove increase fuel bt u go first tel dem 2 put am 4 drum b4 u kep am near wer u dey cook mak e 4 dey cool 2 b4 warn is b4 arm*ok ojreal signin off
Posted on: Mon, 17 Jun 2013 23:33:22 +0000

Trending Topics



so much to learn about the oceans, it
walmart jackson hewitt
Travelgolf is offering the following promotions: Bintan: from
Et ordentligt gys i Børnemix! Igår holdte vores børneklub
Happening right now!!! Dr. Marcus Lorenzo Penn is speaking
The fourth single from Australian Indie outfit Knight is here. We
Nothing better than having a limb fall on ur house to give u your
Thank you Kelly Grignon and Sandy Schoonover Tocci for bringing me

Recently Viewed Topics




© 2015