john: Craze hw u dey na? Grace: my name is not Craze but - TopicsExpress



          

john: Craze hw u dey na? Grace: my name is not Craze but Grace. John: Craze and Grace no be the same thing? Grace: is not. John: orrhh.. But i want to be ur friend..oo. Grace: john! u want to be my friend? John: yes na. Grace: am sorry, i cnt be ur friend. John: why na? Grace: you cnt speak comon english. John: nawa..oh shaeeh this one wey i dey speak e be like chinese or japanese or french? Abegeee tell me why u no fit be my friend. Grace: secondly ure not responsible at all! John: hehehe(lol) i don die.. If to say na one 4get am bcus na me responsible pass.. For our church.. If tithe and offering money lost- our pastor wil stand in the pulpit and even the members theyll be shoutingjohn ure responsiblein our community.. If goat, fowl, anyting that lost everybody go dey shoutjohn ure responsibleeven in our school.. If pen, text book, pencil and note book.. Can u imagine that everybody both the principal and teachers dem go dey shout..john ure responsible.. John ure responsible. Talkless of my house.. If television spoilt, dvd spoilt,plate broke, money lost, meat lost infact anything that happen.. My Mama, My papa, my broda, my sister dem go dey shout..john ure responsible.. John ure responsibleif to say responsible dey kill by nw i 4 don die..
Posted on: Mon, 24 Mar 2014 15:47:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015