**learn to do the right thing today! * U dey do opening prayer - TopicsExpress



          

**learn to do the right thing today! * U dey do opening prayer 4 Night Club. - Na God go slap ur mouth. * U come back from Dubai dey form British accent. - Na rat go chop ur mouth * U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss. -4 where na.....mumu u be * U buy Helmet 4 Okada people as u dey contest election, u win, now u started dey seize their motorcycle. - Na use and dump u be! * U dey add water to egg say e go plenty when u fry am. - Why u no add yeast join am....olodo. * U no go university, and u dey look ur name 4 NYSC posting. - Na yeye dey worri u. * House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher - Hahahahaha....u don die be that. * U de say Terry Gs music dey inspire u - unto which level!! madness * U carry candle dey look for where fuel dey smell from. -continue, u go soon see am * U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working. - Lolzzzzzzzzz... ..mad man * When pastor talk say Do something crazy for the Lord u come carry church offering run - na who wan chase u?..... **when you do Copy Ãήϑ Paste for these Ãήϑ yu no pt #RaphaelDaPrince -Na Dog go Chop yu small Ear! #lol
Posted on: Fri, 21 Mar 2014 17:56:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015