me: Papa Gud morin sir God: Ayan mi Gud morin,au u dey? me: papa - TopicsExpress



          

me: Papa Gud morin sir God: Ayan mi Gud morin,au u dey? me: papa na ur hand i dey ooo God: kk, Shey u c the good things i av in stock 4 u?? me: Papa sure na,i saw them,in fat, na y i dey here 2 day again b dat oooo. na just 2 tins carry me com oooo? God: ok wetin b dat? i dey here u me: kk sir i jes want ur breath afresh,and i want 2 be deeper in ur knowledge? God: ???? me: papa wat happen u no talk ni? God: how do u want me to say it again Stephen? after wen iv promised u dat before u speak iv heard u,b4 u think of it sef the provision as bin made y u wan make i talk again nw, u sha like 2 dey here ma voice abi? me: Father u no say if ur voice no day i don turn dead Rat b dat ooo. God: hmmm, i c say u u desire to dey here me. in addition 2 all wey u don ask me oya take this 1 join am na convenant oooo, hold on 2 it n it shall be well wif u in all ways. verily(x3) i say unto u,henceforth my pressence wd neva live u. me: Amen papa thank uuuoooooooooooooo. iwd not forget this day n dis dat uv done 4 me.. I adour u father... au plesant it is to dine wit God daily? every man on earth look 4ward 2 a privilege like this. bt do u na dat u wd neva c it unless u give ur self to him..it is not until wen u die that u will experience the kingdom of God, it starts from here to the eternal inheritance which his his kingdom. execept a man b born again he cannot experience and inherit the kingdom of God. repent 4rm ur sinful life nd b born again.no matter the level of ur sin,confess it all 2 him,ask him 2 forgive u,tell him to come in to ur life. congratulations, ur welcome into his kingdom. GBU
Posted on: Tue, 12 Nov 2013 11:37:36 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015