una well done o, di next show bi (life na wa) di koko one mr paul - TopicsExpress



          

una well done o, di next show bi (life na wa) di koko one mr paul marry wife di wife get 3pinki di man fight him wife after 1year dem seltte finish di paul dey work for one contrution campany , dem post di ijebu for ogun-state. di man no tell di wife. bicos dat fight of last time no van finish for di man belle, na so he go stay ijebu for 3weeks 1week for house. di man dey pick him things small dey go ijebu di woman don complain for di family she don tire, one day di man come carrydi 3pinki go. di woman go market bifor di woman go come back di man do go? na where di won fine di man with di 3pinki di family don go di company dem say dem post am to ijebu for where Naim bi di thing now wetin you go tok for dis mata
Posted on: Sat, 03 Aug 2013 13:03:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015