una well done o, l sure say you dey enjoy naija f m l beg wi don - TopicsExpress



          

una well done o, l sure say you dey enjoy naija f m l beg wi don enter anoda show (make wi tok) di koko for today bi dis mata of bullet-proof motor wey bi di nageria civil aviation authority buy give madan stella oduah so plent lghworighwo don dey fly ontop dis mata wi house of rep dem don set dia committee ontop aviation mata to report back to di house wi oga presido goodluck jona too don set anoda 3-man committee to look inside dis mata di woman dey say ei follow due process if you tok she go say she follow due process so wetin bi di complain ? abi how see di mata oya tok now
Posted on: Sat, 26 Oct 2013 07:06:05 +0000

Trending Topics



s="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Kryeministri Nexhmedin Arifit ne Viti: Mos u merzit se te
#LifeStyle: Dear Counsellor, My boyfriend and I have been dating

Recently Viewed Topics




© 2015