1 man bought a jeep wey worth 3.3M, he paid 3 M, remainin 300 k. - TopicsExpress



          

1 man bought a jeep wey worth 3.3M, he paid 3 M, remainin 300 k. Him cary go shw his pple 4 village, evry body dey hapi. Drinks & food plenty,music dey play, som dey dance,som dey eat & drink,som dey admire d car. Na so d Village Chief,who was once a driver wt manual car in Sapele got up, admired d car dt was parkd 16 feet away 4rm d hous, praisd d buyer & coletd d car keys 4rm d table, him go enter d car, startd d engine, fire d car vaam vaam pple clapd 4 him.Na so him pedal dwn d brake wt his left leg,placed d gear liver on D & lukd back,wen him see say bk day free, na so him comot leg 4rm brake & fired lukin bk, Vaaaaaaam car fly go front scarter car kpakam, scarter hous Gbuza,injure woman wey dey drink water Ikwagam. If na u get d car, waitin u go do?
Posted on: Tue, 11 Mar 2014 08:49:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015