94.1 wazobiafm ph:Pitakwa how una see am na una dey with Ehidiana - TopicsExpress



          

94.1 wazobiafm ph:Pitakwa how una see am na una dey with Ehidiana and Akpos .The matter for today be say:Rivers state Police Command don showcase one Bishop Chibuike Nwabueze for one pentecostal church wen dem catch dey sleep with one 15yrs old girl.as e be the Bishop tell d small girl say na vision wen him see wen e involve private prayer and cleansing.Koti don browse the matter finish and dem say dem go carry the Bishop go court for Prosecution.Pitakwa how una see am?
Posted on: Thu, 04 Jul 2013 13:52:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015