95.1 Wazobiafm,Lagos. @Irawazobiafm & @bunor_wazobiafm ey here for - TopicsExpress



          

95.1 Wazobiafm,Lagos. @Irawazobiafm & @bunor_wazobiafm ey here for #WeddingandMarriageGist and we dey ask sey: One minute for you to go join your husband to-be or wife to-be for inside church/mosque or anywhere wey una want do the wedding,somebody come call you for phone sey make you come sign contract worth of $50million,abeg shey you go leave the wedding go sign the contract abi you go bone the contract and continue with your wedding?
Posted on: Sat, 12 Apr 2014 12:08:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015