( A MUS READ) ***** READ & BE BLESSED*** I hear say u dey murmur, - TopicsExpress



          

( A MUS READ) ***** READ & BE BLESSED*** I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see 2013/Dis Month na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? u no hw many way die for 2012 and even jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey read facebook and watsapp 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re- post/share am that means you no dey appreciate God. ( (( __\_ `- (____)) ( ---- (____)) _ (____)) (___))____/----
Posted on: Fri, 02 Aug 2013 13:00:03 +0000

Trending Topics



>

Recently Viewed Topics




© 2015