ASUU INDOMIE ADVERT SONG! SING ALONG. Asuu do good oo... E do - TopicsExpress



          

ASUU INDOMIE ADVERT SONG! SING ALONG. Asuu do good oo... E do good..... Asuu wey give us strike... E do good..... wey make us stay at home.... E do good..... dey chop mama thank u..... E do good..... Dis strike dey sweet well well..... E do good....... some people don join yahoo..... E do good..... some don dey do achawo...... E do good..... some dey do gateman.... E do good..... why some dey look for husband....... E do good..... abeg who knw wen strike go end...... E do good..... Me don even ask google...... E do good..... even TB joshua no know...... E do good..... e come be google go know?...... E do bad..... i tink Goodluck go knw..... E do worse...... infact im heading to aso rock..... E do worst......... Lolzzzzzzzzzzzzzzzzzzz
Posted on: Mon, 18 Nov 2013 17:58:35 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015