.Abeg Ladies dey Careful. BOYFRIEND BRING 7 FRIENDS CON RAPE Ihn - TopicsExpress



          

.Abeg Ladies dey Careful. BOYFRIEND BRING 7 FRIENDS CON RAPE Ihn BABE . ..See pesin see wahala o, wetin pesin no dey see. See how Guy carry Seven Men con rape ihn girlfriend coz dem don breakup. For wetin na! De police don arrest one Stephen Obi onto say ihm gather seven men make dem go rape ihm former babe. De babe na 28-year dey for Lagos State, Nigeria. According to de babe, she decide make she end dem relationship bicos Obi yan say ihn no dey ready to marry am, and she senior am with 5 years, Obi self no too like de parole. See mata o, na so ihn organize seven of ihn padi make dem go kerewa de babe. Wetin happen? Dey hear o. On dat day Obi invite de girl friend make she >>>>>
Posted on: Fri, 13 Sep 2013 18:03:34 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015