Abeg how many cases this Femi Falana guy don ever win - TopicsExpress



          

Abeg how many cases this Femi Falana guy don ever win oh.... Today now na Prof.Festus Iyayi matter hom wan carry go court... Sullivan Chime own him never do... E get another one wey him been de shout last week say him wan do...na wa oh... Anyways make una warn am say Gomina Idris Wada no de gree die and e never bring all the head wey him promise for yondet say him go bring as payment for allowing him return to life after him accident...so he should not drive to court to file the matter oh...
Posted on: Fri, 22 Nov 2013 11:46:25 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015