Aisha Gungurah Muhammed I was born in Nigeria by - TopicsExpress



          

Aisha Gungurah Muhammed I was born in Nigeria by Mistake.... Abiiiii...... Which kind country b dis? I go write JAMB = Boko Haram I go Immigration recruitment. = Stampede I go University = Strike I no go school = Poverty I wan travel by air = Plane crash By sea = Millitants I travel by road = Accident I go out to relax = Kidnappers I go Bank = Armed Robbers Make i enter bus 4 Nyanya Motor park Abuja = Bomb blast I vex use leg go village = WitchCraft I dey house = No work I go work = Low Salary I de room = No light Make i marry = No money.. Wetin man go do for Naija....
Posted on: Fri, 18 Apr 2014 22:46:18 +0000

Trending Topics



>
The stupendous fortunes that were-and still are being extracted by
Broken Arrow, Okla. (June 11, 2013) – The City of Broken Arrow
Autumn is my favorite season. I love the beautiful colors,
CIRESELE AJUTA LA SLABIT Ciresul (Cerasus vulgaris sau Cerasus

Recently Viewed Topics




© 2015