Akpos: Hello maleee Mum: Akpos that meat & fish don boil? - TopicsExpress



          

Akpos: Hello maleee Mum: Akpos that meat & fish don boil? Akpos: Yes oo maleee Mum: Abeg implicate salt & maggi, attach oil, pepper & sentence the crayfish and other small small fish dem to death.....then invovle the leaves....after 10mins, discharge the pot from fire. You dey hear me so? Akpos: yes maleee....shuoo, this food go good to download with eba o! Mum: No worry, I don already detain some fufu for cooler.... When time reach we go grant amnesty!! ONE WORD FOR MAMA ANd PIKIN????
Posted on: Thu, 20 Jun 2013 17:06:30 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015